Trending News
can any of u guys speak nigerian/african pidgin?
as per u fit dey yan boyz some corret broken. abeg no com here for dey misyan, i no get time for dat. i wan see if i go find one american pikin who fit yan me pidgin. abeg, if u fit no hesitate to yan up.
if u no fit, wetin u dey luk for here? abeg comot urself before i do am for u.
arabic pikin, i want contact u but i no fit i no know why. abeg send me an email make i contact u.
4 Answers
- اريLv 71 decade agoFavorite Answer
How bodi cannon_primed?
No American pikin...If I know of someone, I will get back to you.
- 1 decade ago
mi no speek fi yu pidgin. i tink yu fi cooma jamaica an mek wi hear how u taak. some a di tings dem whe yu a taak seh look like it woulda soun di same like fi wi patois..... aldo nat all a dem. enyway, it nice fi si yu. walk good.
- 1 decade ago
yea i can
these people don dey craze o!
make wey you shut up your mouth. abeg
abi na de one
Source(s): lagos